She dey give me luv lyk am certain
Maka chukwu wa'baby biko biko set in..
Bami pe' iya kudi oo e'bami ya lodo baba kudi eee..
Truly me dey play football buh I no be maradona iii
As you see ur boy tonight me I no be Casanova...
HOOK--
bye bye to rede rede, bad energy please stay faraway.
No time to use me dey play, if you no do you can walk away..X2
CHORUS--
WASTED!! wasted all my time.. FADED!! faded from my life.. WASTED!! ah wasted all my time.
VERSE2--
inna place......
Inna d god dam place ...Inna place... a a aaaàa... in a god dam place...
She say if you nah geh money stay aside... me nah fi cam here to kill her vibez.. badman wan kush
up dey live him life..eye properly red buh me fi alright
HOOK--
bye bye to rede rede, bad energy please stay faraway.
No time to use me dey play, if you no do you can walk away..X2
CHORUS--
WASTED!! wasted all my time.. FADED!! faded from my life.. WASTED!! ah wasted all my time.
VERSE3-
k ori mi gbe mi de be're
Eleda ma' sun Oyaji
Some people wey u call friends oo
Na dem go still try to dey lick
Owo epo laye' bani la
Won ki bani la te'je
If you no get dem go run
If you get dem go stay with you..
HOOK--
bye bye to rede rede, bad energy please stay faraway.
No time to use me dey play, if you no do you can walk away..X2
CHORUS--
WASTED!! wasted all my time.. FADED!! faded from my life.. WASTED!! ah wasted all my time.
Download mp3 here
No comments:
Post a Comment